Orji Uzor Kalu. Facebook Twitter WhatsApp Telegram. Argungu Emirate to honour Kalu with Kabiyan Kabi title. Alleged N7. Orji Uzor Kalu over alleged N7. Federalism is the answer, after all - Part In the course of elucidating why and how the practice of true federalism can lift this country from its morass of underdevelopment, this newspaper had focused on the mining sector, with a strong contention that it is best handled Kalu denies endorsing aspirants ahead of APC congresses in Abia.
Court to deliver judgment in suit seeking to stop retrial of Kalu Sept Orji Uzor Kalu, seeking to stop his retrial in an alleged N7. Court fixes Sept. An indication emerged, yesterday, that the hitherto orderly rotation of the Abia State governorship position among the three senatorial zones of Abia State would not follow that order in E say Justice of the Court of Appeal no fit operate as a judge of the Federal High Court and as such di sentence wey e give Senator Kalu dey null and void.
Dis na afta di court torchlight say Kalu, and two odas dey guilty of N7. Di mata relate to di time wey oga Kalu bin govnor for Abia State although im later comot office to become Senator.
E xplain give further say di court judgement dey try maintain di sanctity of di law but weda di judgement meet di expectation of di Nigerian pipo na different tori. E explain give say dis no be di first time di Supreme Court of Nigeria dey give dis kain judgement and dat for June 17, dem pass the same judgement wen. Di two pipo dey fight on top ownership of one land for Oboh -Ogidi for Anambra state.
Before di date of judgement, dem come promote oga justice Nnaemaka to justice of the Court of Appeal from di High Court. But despite im promotion, e still pass judgement for di mata in favour of Okudo and ask Obianwuna make e no venture enta di land or trespass at all. But Obianwuna lawyer cari di mata enta Supreme court to challenge say Justice Nnaemeka no get di powers to give di judgement and so make di court declare di mata null and void and di Supreme Court den listen to am and declare say di mata no hold water.
We don update dis tori. Orji Kalu, four oda Nigerian govnors wey don chop prison sentence Nigeria former govnor don chop 28 years jail on top wayo James Ibori lose appeal against UK court to cancel im ex-convict case.
Why court cancel Kalu conviction. Nigerians don dey react to di judgement. Saraki block Akpabio to tok as Nigeria Senate come resemble market square 17th October James Ibori lose appeal against UK court to cancel im ex-convict case 17th October
0コメント